|
Pidgin
|
Pidgin
CULTURE
POLITICS
TURKISH
WAR FOR GAZA
BIZNESS AN TEKNOLOJI
OPINION
FEATURE TORI
IRAN-ISRAEL PALAVA
Di Daily Telegraph delete fabricated Erdogan story
Di Britsh media house pull one report wey dey attribute strong-strong statements to di Turkish president afta di editor of di media house admit say di quotes be "old or completely fabricated."
Nigeria ready to lead Africa for AI revolution, Shettima tok
Shettima say Nigeria dey on track to take leadership role for di continent by building strong digital foundations and innovation systems wey fit turn ideas into real economic output.
Dem kill three terrorist pipo afta gun battle near Israeli consulate for Istanbul: Interior Minister
Di Turkish authorities don start big investigation afta armed clash wound two police officers for di Besiktas area.
Turkey expand $2b investment and trade opportunities for Nigeria
Di Turkish envoy explain say dem ready to widen di business and investment network wit private and public organisations for Kano state wey dey northern Nigeria.
How classrooms for Africa dey face di world toughest test
UNESCO report show say di number of pikin and young pipo wey no dey school don rise, reach 273 million all over di world, with Africa classroom dem bearing di brunt of di dropout.
Nigerian goment launch plan to helep adults wey no fit read or write
Di initiative go first start for Federal Capital Territory and di areas around am, and dem plan to reach 300,000 youths and adults.
Load- am-more